American Wanda













Dem be tell me say
Mek I come see America Wanda.
Taim wey I keep ma foot for New York
I see wandaful ting:
Man pikin yi de chop mop
For ala man pikin!
I de wanda say na which
kain kontry be dis?

Dem be tell me say
Mek I come see America Wanda.
Taim wey I keep ma foot for Chicago
I see wandaful ting:
Woman pikin yi de chop mop
For ala woman pikin!
I de wanda say na which
kain kontry be dis?
~Peter W. Vakunta, Majunga tok